Capture my soul mp3 download

Capture my soul mp3 download

Ckay and joeboy dropped a new single titled capture my soul,this is brand new single by Nigeria Afrobeats singer and songwriter Ckay and he tagged this capture my soul featuring Joeboy. Capture my soul is one of the single on his new album titled sad romance. Get capture my soul mp3 download and lyrics below

Capture my soul mp3 download lyrics

On me on me
On me on me
Balance it on me
Can we loving?
Till the morning
Morning morning, hmm
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oooo hmm oh
hmm oh
Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

From the night, till the morning
Girl you know e be you am wanting
‘Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E’we no show me shege
No use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o maami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
O Maami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here
Fefe ne fefe
Your body dey we-we
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

Stream and listen to capture my soul mp3 download by Ckay featuring Joeboy

DOWNLOAD MP3 NOW

capture my soul mp3 download

 

You may also like Hallelujah by Ckay featuring Blaqbonez

Similar Posts