Crayon – The one (chop life) ft Yaba Buluku Boyz

Crayon - The one (chop life) lyricsCrayon song lyrics

Crayon dropped a new single titled The one (chop life) featuring Yaba Buluku Boyz. Below is the full lyrics of The one (chop life) by Crayon and Buluku Boyz

 

Lyrics of The one (chop life) by Crayon and Buluku Boyz

Intro: Crayon

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

Crayway

 

Verse 1: Crayon

Early mọmọ

Early mọmọ

Me I don dey wait for my shọkọ

All of all the things wey she follow me dey talk

But she know say my mind dey for turn up (Turn up)

Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)

If you no get money, shey you wan turn up?

All of all the things wey she tell me lana

But she know say my internal corrupt

Banle, make you dobale

Pull up in your hood make you dobale

Awa gangan ni ọmọ onilẹ

I dey play football like Abedi Pele

Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)

Whenever you see me make you dobale

Awa gangan ni ọmọ onilẹ

Wetin you dey find, make you commot here

 

Chorus: Crayon

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

 

Refrain: Yaba Buluku Boyz

 

Chorus: Crayon

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

 

Refrain: Yaba Buluku Boyz

 

Outro

Mavin

 

Stream and listen to The one (chop life) mp3 music by Crayon feat Buluku Boyz

 

 

Similar Posts