Davido – LCND Lyrics

Timeless Album coverDavido song lyrics

Lyrics of LCND

Intro

(Wi-Wi-Willis, giddem!)

Verse 1

Make I tell you something

Life is not fair

Lost many of my guys

But I thank God I still dey here

Oh yeah

And I know say you dey watch me from up there

I no go lie say e weak me

But I stay strong and I stay fit

 

Pre-Chorus

I just wan flex this life o

Before I leave this life oh eh

Ko si omo na, mo ma jaiye

Mo ma jaiye mi

I go double the bag o

If I hear say I slack o

Ko si omo na, t’emi ye mi

T’emi ye mi

 

Chorus

Legends can never die

Oh weh, o weh

Shooting up for the stars

Oh weh, o weh

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh o weh

Legends can never die

Shooting up for the stars

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh, o weh

 

Verse 2

I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)

Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk

I dey do my way but some people over kaku

But I go still dey ball, make dem call me Lukaku

 

Pre-Chorus

I just wan flex this life o

Before I leave this life o we

Ko si omo na, mo ma jaiye

Mo ma jaiye mi

I go double the bag o

If I hear say I slack o

Ko si omo na, t’emi ye mi

T’emi ye mi

 

Chorus

Legends can never die

Oh weh, o weh

Shooting up for the stars

Oh weh, o weh

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh, o weh

Legends can never die

Shooting up for the stars

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh, o weh

‍Lcnd free mp3 music by Davido

 

Similar Posts