Nigeria Jaga Jaga mp3 download

Eedris Abdulkareem - Jaga Jaga song lyrics

In year 2004,one of the main artist in Nigeria music industry that time “Eedris Abdulkareem” pen down the issues going on in the country from bad government to insecurity and also lack of many things in the country. Get Nigeria Jaga Jaga mp3 download below and also check the correct lyrics of Nigeria Jaga Jaga

 

Nigeria Jaga Jaga mp3 download lyrics

Turn up my microphone
It ‘s time to hear some reality
2004, Abdulkareem, whad up
Nigeria jagajaga
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
Armed robber came to your house
Eno thief money, eno rape your wife
Went straight up to your bedside (Gbosa)
Six feet, now you are down
Which armed robber no want money
Which armed robber no want joley
Na political armed robber be that
Na wetin dey kill Nigeria o
Repeat 2x
Ifesika iya biya biya
They lock am for jail for Nigeria
Kingsley Agbe sef dey for here
Adebende na he dey fit all of them
Here kpa, inside prison
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat Bridge
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
We dey grow There is peace and wealth
We dey grow oh
There is peace and wealth
(Eedris, what about Ikoja now)
What he go go waja
NEPA, wose derebula
419 in Nigeria
Agege to Ikeja na 100 naira
West Class na popular
Come show film for Nigeria
(Eedris, where Charles Taylor dey now?)
He dey live big life
High estate for Calabar
That na Liberia mafia for Nigeria
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat till fade
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
Gun shot inna di air

 

Stream and listen to Nigeria Jaga Jaga mp3 download

Nigeria Jaga Jaga mp3 download

 

Similar Posts