Idahams – Wetin No Good Lyrics
New single by idahams tittled wetin no good. This is the full lyrics for wetin no good by Idahams and also stream wettin no good mp3 for free below.
Idahams lyrics to wettin no good
Intro
My baby
You do me wetin no good oh
Wetin no good oh
My shawty
You do me wetin no good oh
Wetin no good oh
(Hot Idahams)
Verse 1
I jam this baddie for pool party
She getti vibes and she sabi
Na so we come turn to paddi oh
She getti bobo but I be bestie (I be bestie)
She sabi the thing
If the girly hold you, you go testify
Chorus
My baby
You do me wetin no good oh
Wetin no good oh
My shawty
You do me wetin no good oh
Wetin no good oh
Post-Chorus
Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
Verse 2
See body
Na CocaCola shape she carry
The girl fitty killy somebody
Baby abegi you put it on me
Anointing
See body
Na CocaCola shape she carry
The girl fitty killy somebody
Baby abegi you put it on me
Anointing
Chorus
My baby
You do me wetin no good oh
Wetin no good oh
My shawty
You do me wetin no good oh
Wetin no good oh