Lyrics of away by Davido

Timeless Album coverDavido song lyrics

Away is one of the track featured on David ADELEKE professionally known as Davido fourth album titled Timeless. You can listen away audio song and also read lyrics to Away by Davido below

Lyrics for Away

Intro

Shekpe

Away oh

I’m on my way oh

Lati jaiye oh

Tune into the king of sounds and blues

Verse 1

I know they want to see me fall (Hmm)

But I dey stand fit I no dey fall oh (Hmm)

Wọn kpe mi ọmọ baba’lowo

If don’t know make you ask adugbo (Adugbo)

Gbẹdu dey body, I’ve been doing this, e don tey oh

Ibanujẹ o, ko ma ṣe wa sọdọ wa, rara

Whatever you do, hope sey you dey make the raba?

I no get time for wahala

I dey Ibiza

 

Chorus

Away oh

I’m on my way oh (Yeah I’m on my way)

Lati jaiye oh

L’alẹ Friday oh (Ibiza)

Ṣe’wọ mọ way oh (Uh-uh)

I’m on my way oh

Lati jaiye oh

L’alẹ Friday oh (Ahn-ahn)

 

Verse 2

Fifty-fifty we go share am I no like ojoro

E no get as you go do am I go know your kọrọ

I geti ọpọlọ, even when I shayo

Maa f’ẹsọ jaiye, maa da mi duro (Damiduro)

Gbẹdu dey body, I’ve been doing this e don tey oh

Ibanujẹ o, ko ma ṣe wa sọdọ wa, rara

Whatever you do, hope sey you dey make the raba?

I no get time for wahala

I dey Ibiza

 

Chorus

Away oh

I’m on my way oh (Yeah I’m on my way)

Lati jaiye oh

L’alẹ Friday oh (Ibiza)

Ṣe’wọ mọ way oh (Uh-uh)

I’m on my way oh

Lati jaiye oh

L’alẹ Friday oh (Ibiza)

Away oh (Away)

I’m on my way oh (Yeah I’m on my way)

Lati jaiye oh (Jaiye)

L’alẹ Friday oh (Ibiza)

Ṣe’wọ mọ way oh (Wo-wo)

I’m on my way oh (My way)

Lati jaiye oh

L’alẹ Friday oh (Ahn-ahn)

 

Outro

Fifty-fifty we go share am I no like ojoro

Tune into the king of sounds and blues

Stream and listen to Away free mp3 music by Davido

 

Similar Posts