Lyrics of Come my way by Wande Coal
Check out this new Amapiano songs by Wande coal and he tagged it “Come my Way” this is one of the single featured on his new album titled Legend or No legend. This lyrics of come my way by Wande Coal and the mp3 available below as well
Lyrics to come my way
Helalo, wana keledosa
Fundemekaba, won lobi, Wande Coal ah Beeni debo, my name is Iskaba Won ni fe loI know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way ‘Cause I know wetin I go do when the money come my wayWhen, when, no shingbain
When the money no dey, omo no shingbain When, when, no shingbain Mo sise mi o sun, no shingbain When, when, no shingbain When the money no dey, no shingbain When, when no shingbain I dey double hustleI know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way ‘Cause I know wetin I go do when the money come my wayIya godogbo ko godogbo
Mushin ajina, Mushin mo ti jina Mm, iya godogbo Eh olowo Mm, mo ti d’olowo Eh, mo ti d’olowo Na him lift me up, e no give me up Na him send this money my way, e no give me up (olowo) I go find my way (I go find my way), any day I go find my way Na God bless me my way, na Him send this money my way (iskaba)Fashionista (iskaba), man a pull up Iniesta (iskaba)
Fiesta, fiesta (iskaba), when I pull up, a fiesta Ayy, fashionista, man a pull up Iniesta Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba)There’s a melody in our heart
In our heart, there’s a melody, there’s a melody Melody in our heart Melody in my heart Me girl will win my heart You know we get level… We will, we will win my heart Mm, will win my heart Mm, you will win my heart Will win my heartI know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way ‘Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my wayStream and listen to Come my way Audio music download
You may also like Jabo by Wande Coal ft fireboy Dml