Lyrics of rise by t dollar

Lyrics of rise by t dollar

Fast rising Nigeria singer T Dollar dropped a breakthrough song tittled Rise and indeed this track rise him to the top. This is lyrics of rise by t dollar and the mp3 available for download as well

Lyrics of rise by t dollar

Intro

Yeah yeah yeah

T Dollar

It’s Rappy the sound beater

Chorus

If dem wan talk make dem talk

I go rise if I fall

Toba ti nigbagbo, gbo gbo nkan to le loma soft

Shebi nah d boy wey dem they talk

The same boy wey dem pour dirty water for him face

Abi oun ko

Omo ti gbera tan

Una wan dey relate

If dem wan talk make dem talk

I go rise if I fall

Toba ti nigbagbo gbo gbo nkan to le loma soft

 

Verse 2

After sinning we pray for forgiveness

We don dey give them a long time ago

Nah when dem go con hear

Everyday and night we dey find the dough

Heavenly father abeg

Ko di ngba ti moba tiku

Before you remember say d boy dey pray

Tete bami shey

E don tey wey I dey pray

I don do things wey you no like true true

But family dey wait

Joor maje n shey lasan

I must make am by force

E no go good at all

If dem ask and I no commot, ah

 

Bridge

It’s a must

Make I get that money make I blow

It’s a must

Even if e never plenty at all

It’s a must

Komo olope sha ti gbera tan

It’s a must

Komarimi ko ma shey boss, ah

 

Refrain

Make money enter

Amen

Make e better

Amen

Oriburuku back to sender

Amen

 

Bridge

Emi o fe suffer

Amen

Kowo wole lotun losi

Amen

Make e plenty

Amen

Every Sunday ka shey spending

Amen

Say one time make e plenty, ooh

After sinning we pray for forgiveness

We don dey give them a long time ago

Nah when dem go con hear

Everyday and night we dey find the dough

Heavenly father abeg

Ko di ngba ti moba tiku

Before you remember say d boy dey pray

 

Outro

Tete bami shey

E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray)

I don do things wey you no like true true

But family dey wait

Joor maje n shey lasan

I must make am by force

E no go good at all

If dem ask and I no commot

Tete bami shey (tete bami shey)

Tete bami shey (tete bami shey)

Maje n shey lasan

Joor maje n shey lasan

 

Verse 1

Last time wey I go check

Nobody dey nah me face my problem

And I dey face my fear I no fear

Make hustle pay and we pray for good health

Stream and listen to rise by t dollar mp3 download

Download rise mp3 by t dollar

 

You may also Someone by Fireboy Dml

Similar Posts