Lyrics of try by TI blaze

Lyrics of try by TI blaze
Try is brand new single from fast rising Nigeria singer TI blaze,this was second hit after breaking to the limelight by his hit single “Sometimes remix” where he featured Olamide. Check out the lyrics of try by TI blaze and download try mp3 by TI blaze below

Lyrics of try by TI blaze

Hmm ah ah ahh (Yo)Ayy yeah yeah yeah (Big Vibes)Hmm hmm mm hmm
I get many thing wey dey bother my mind (Bother my mind)And if dem ask me I tell them brother no mind oh (No mind oh)I no dey copy cat I no dey cross my lineI dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh)Na everybody get time oh (Na everybody get time oh)Been a long time on the road (On the road)Jejely cut my coat (Jejely cut my coat)I no fit give up kept on trying (Kept on trying)More shot for the goal (More shot for the goal)
I don try I don tryI no fit to stop to try till I get enough moneyForget about konjiNo girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)Oju mi gan ti ri, ayy ayy (Oju mi gan ti ri)
I’m up all timeAll on JahEni ton w’owo o kin wa’jaI no fit dey wish my brother downI no fit to dey cut trouser for your gownI no go fit run from God (Run from God)I came from the street no joy oh (No joy oh)Many men six feet gone oh (Six feet gone oh)No more sorrow only joy oh (No more sorrow only joy oh)
I don try I don tryI no fit to stop to try till I get enough moneyForget about konjiNo girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)Oju mi gan ti ri ayy ayy (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tanK’araye malo rimi tan oh (Ahh ah ahh)Oju mi gan ti ri nkan (Yeah ayy ayy ayy)Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ahh yeah)
O rimi pe mo jade tanK’araye malo rimi tan oh (Ah ahh ah ahh)Oju mi gan ti ri nkanOju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ah ahh yeah ayy)Yo
Big Vibes

Stream and listen to Try by TI blaze mp3 download

Similar Posts