Omawunmi – love you well ft Yemi Alade free mp3 download

Omawunmi - love you well audio music ft Yemi AladeOmawunmi songs

Omawunmi collaborate With Yemi Alade to give us something new and refreshing,she tittled this new masterpiece “Love you well”. Free mp3 download  and lyrics of love you well by Omawunmi featuring Yemi Alade

Lyrics to Love You Well

Make I vibe with my guitar

I say before before, no be love I dey reason
Tell me why I go reason
Say na your love wey go free me
(Baby I can’t believe it o)

All the winchy winchy wey dey try to defeat it
I dey tell them they can’t believe it
It’s finally my season, and I just cannot resist it o
I no beg for Gold, I no beg for money
It’s your love that I’m wanting
Your true love and affection
I no beg for goldI no beg for nothing
This love I can’t deny it’s true
Cos baby I’m in love with you (I’m in love with you oo)

So I say my baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me oh
So I say my baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me oh

Ahhn, welluu welluu
Love you wellu welluu
No matter the weather baby
I go dey love you wellu wellu
Love you wellu welluu
No matter the weather baby
Wellu oo ahhn, wellu

Wellu wellu wellu You dey sweet my belly yeah
Wellu wellu wellu You dey burst my medu ehh
Na who say we no fit to make am
God punish devil na liar (waka)
Fire pass mountain of fire (Fire)
We’re getting better together

Forever you and me
Boy your love’s enough for me
Obukwa love ngeri
Well of course ngeri
Hmm, I get Tangerine
Boy your love’s enough for me
Your body I won kolobi
Your body I go kolobi o ehh

Welluu welluu
Love you wellu wellu
No matter the weather baby,
I go dey love you wellu oo ahhn, wellu
Welluu welluu
Love you wellu
No matter the weather baby, I go dey love you wellu Wellu oo ahhn,

Welluu welluu
Love you wellu
No matter the weather baby ahn
Make I vibe with my guitar

 

Stream and listen to Love you well audio music by Omawunmi featuring Yemi Alade

Download Love You Well audio music

You may also like Stamina by Tiwa Savage ft Ayra Starr

Similar Posts