On the low by lil frosh mp3 download

On the low by lil frosh mp3 download

This is brand new single by Lil frosh tittled on the low. Check out the lyrics of on the low and mp3 below

Lyrics of on the low

Them no me wella
Like Sunny Ayinde oh
I no dey tire
We balling everyday oh
Omo ologo no dey taya
Hustle no holiday oh
Baba God dey my back
More blessings on the way
E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu
E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu

Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Say you must keep it on a low uh-oh
T’eruku bati yo
Let me be your daddy Yo
On the Gwagalada
Won feel me lati ibi dey Gbagada
Gbemi trabaye mio ni wahala
As omo ope mio shey ni gba ladda
Emi ati won o ma ni’ja rara
Jeje ni ola nlo kosi wahala
I am living life mo de shi ngba rabba
As omo ope mio shey ni gba laada

E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu
E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu

Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Say you must keep it on a low uh-oh
T’eruku bati yo
Let me be your daddy Yo

Download On The Low free mp3

You may also like bun bun by Ruger

 

Similar Posts