Person mp3 download

Person mp3 download

Nigeria singer Jumabee teamed up with another Nigeria singer portable and drop a hit single titled person. Check out the lyrics of person and you can also get person mp3 download below

Lyrics of person mp3 download

Go tell your neighbor to badele
Portable baby pelu Jumabee o
Omo araromi again o
They call me portable baby o
Uyeeeee
They call me Jumabee
If you see person wey value you
make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing
Wey person never talk for my back
All my back they pain me person o

If you trust person you go learn lesson o
Know person o
Na person dey born person
Na person dey kill person
Help me call person na person dey help person
Na person dey help person
God send person to person my person o
Oh-oh-oh-oh-oh oh-oh-oh-oh-oh
They call me Jumabee
God give me person wey go be a blessing
No be say na person wey go teach me lesson
Life issa blessing I don’t want no stressing
See the money plenty that’s why am counting
I don hear, I don feel,
I don see but I still win million people
Million people

Awon loma ki e awon Loma baeje
Awon Loma na e awon Loma ta e Jeun
Issa blessing and interesting to get
Person wey no go poison
You for dinning my person o
For inside life I don learn lesson
Inside film like mr latin
Just one person

If you see person wey value you
make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing wey person
Never talk for my back
All my back they pain me person o

If you trust person you go learn lesson o
Know person o
Na person dey born person
Na person dey kill person
Help me call person
Na person dey help person
God send person to person my person o

If you see person wey value you
Make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing
Wey person never talk for my back
All my back they pain me person o
My person Person MBIG na my person for life

Stream and listen to person mp3 download by portable featuring Jumabee

Person mp3 download

Similar Posts