Shallipopi Elon musk lyrics

Shallipopi Elon musk lyrics

Fast rising Edo born Nigeria Afrobeat singer Shallipopi with new national anthem tittled “Elon musk” this brand new single featured another Nigeria singer and label owner Zlatan. Below is Elon musk lyrics by Shallipopi and Zlatan

Lyrics of Elon musk by Shallipopi

waitThey call me Shallipopi(B-) Ibile(Busy)
All these my Southie boys (ah)Rands e dey bodyDubai, dirhams dey bodyYankee, dolápo dey body (kuron’-kuron’-kuron’be)
Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)Eh, he na Tesla kidPulling up in a Tesla toyEh, no bitch boySee, no go deyFunds dey low-key, no go playShallipopi, I work all dayPlutomania, we fly all day
Inside that your Evian soAnother Evian dey insideInside that your Evian (Evian)Another Evian dey inside (‘po)Inside that your Evian soAnother Evian dey insideInside that your Evian (ayy)Another Evian dey inside
All these Elon Musk boysPara dey body (dem dey vex)BTC dey body (too much)Money dey body (plenty)All these Elon Musk boys (dem dey)Para dey body (ah, dem dey vex)BTC dey body (o por)Money dey (ahn)
Ahn, kuron’beMoney too choke abegOne Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?)Look at my squad, you can tellIf you no see AP, you go see Areaway take up CartierAhh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones)These ones, when you see them make way (make way)Evian dey (Evian dey), maga dey (maga dey)So therefore, every day na payday (say)I say, no go put body if you no get mind (get mind)Unless your mind go dey (go dey)Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price)My guy, na there you go dey (ayy)
Ayy, kuron’beAll these my Southie boys (ah)Rands e dey bodyDubai, dirhams dey bodyYankee, dolápo dey body
Elon-lon-lon (Elon, Elon)Elon, ‘Lon (Elon)Elon-lon-lon, Elon, ElonShalli what? ShallipopiElon-lon-lon, Elon, ‘LonElon-lon-lon, Elon, ‘Lon
Say, ehAll these Elon Musk boysPara dey body, eh (ah)BTC dey body, ehMoney dey body (clear road)All these Elon Musk boysPara dey body (ah)BTC dey body (ah)Money, say
How do I pay, boss?Send aza or send walletPayment received, na he credit BTC?Now you don confirm Evian dey? (Evian dey)Evian deyNow you don confirm Evian dey? (Wait, wait)Evian dey, ehEvian dey (Evian dey)Evian dey (Evian dey)Evian dey (Evian dey)Evian dey (Evian dey)
You may also like ex convict mp3 by Shallipopi

Similar Posts