Sweet Us lyrics by Timaya
Below is the official lyrics to award winning Nigeria singer Timaya hit single titled Sweet us
Hear me now
LeggaAs e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet usEverybody, whine follow me (pan pan)
Girlie, dem ah whine follow me (pan pan) Steady on my mind, na money (pan pan) I no get strength to dey keep enemies Yeah-yeah, yeah Whine up your body, get down (ayy) No dey test me, get your body, get down E dey sweet me when your body get down (yeah) Ginger me when your body get down (Legga)As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet usEverybody, whine follow me (pan pan)
Girlie, dem ah whine follow me (pan pan) Steady on my mind, na money (pan pan) I no get strength to dey keep enemiesYeah
Me, I’m a guy from the ghetto (yeah) I know say my life, na only me I get I go dey ball, I no go stop, my tyre no go flat oh If you try steal my joy, my guy you go collect oh Biriwo, shout out, shout out, shout to my Maker oh-oh Na Him make me I dey here Shout out, shout out to my Creator Ain’t nobody wey go stop this fireAs e dey sweet us, e dey pain dem (Legga)
As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy) As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet usI-don’t-care, no dey stress me with pepper body
No dey stress me, my grace, e plenty I know they hate ’cause my money plenty Say, me sing say I-don’t-care, no dey stress me with pepper body (I-don’t-care, no dey stress me with pepper body) No dey stress me, my grace, e plenty (no dey stress me, my grace, e plenty) I know they hate ’cause my money plenty (I know they hate ’cause my money plenty)Me, I sing say
(Stoopid) Everybody, whine follow me (brr-brr) Legga
You may also read last last lyrics