TI Blaze – wire mp3 lyrics download
Nigeria songwriter who break to the limelight with his single Sometimes is here again with another hit tittled “wire”. Check out the free mp3 download and lyrics of wire below
Lyrics of wire
Na once you go try am, na once I go disconnect
No matter wetin sup, better days ahead
Bonjour bonjour oya j’mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red o
I hope the situation is not immortal
Can I rest on you?
Can you be my comforter?
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o
Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun
Won wa mi won wa mi
I don go far far
On a different pattern
From a very different world
I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan
Stream and listen to Wire mp3 music download by TI Blaze
Get more mp3 lyrics download on famousjams