Victor AD – Normal free audio music download

Victor AD - Normal free audio music downloadAfrobeat music

Nigeria Afrobeat singer popularly known as Victor AD dished out a new single titled “Normal” check out this new free Afrobeat music by Victor AD tagged Normal and also you read the lyrics of Normal below

 

Lyrics of Normal by Victor AD

Intro
I dey fear you
Redeye for them
Craze
Verse 1
Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them move side I change am for them
If them wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin god done patch

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Verse 2
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
Oghenebiko oh

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

Listen and download Normal free mp3 music

Normal free mp3 music download

 

Similar Posts