Zlatan – Rara mp3 lyrics download
Zanku Records boss Zlatan dropped another single titled Rara,this new track is one of the single enlist on his five(5) tracks Ep tagged Omo Ologo EP. This is the lyrics of Rara and free mp3 download also available below
Lyrics of Rara
Intro
Niphkeys
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya
Pre-Chorus
Say wetin you want?
She say “She want love” (Kilowi?)
Love without money?
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me”
Ahn-ahn, ko da rara
She say “She want love” (What love?)
Love without money? (Money)
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me” (Je n mọ)
Ko da rara
Chorus
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi?
Post-Chorus
Ahn-ahn
Oya, say
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch wе no like dey cash (Je n mọ)
Shoppеr wey no like the Gucci (Astala, astala)
Oya, say
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Oya, say, say
Verse
I just wanna ball
I just wanna flex
Live my best life
Zero tolerance for stress
She say “Money for hand, her back for ground”
Oya where your aza?, make I spoil your account
Jẹ ki n f’owo ba ẹ shere, my baby, my baby
Gbẹ nu si bi bayi, je’a jete, je’a jete
Before you [?] ready do soapy
Na [?] get money dem be like [?]
She be saying “She want love, she want care, she wan cuddle with money on top”
E mi ika, mo fun jẹ
Pepper there with jara on top
Pre-Chorus
Say wetin you want?
She say “She want love”
Love without money?
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me”
Ko da rara
She say “She want love”
Love without money?
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me” (Je n mọ)
Ko da rara (Ayi)
Chorus
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi, jẹ n mọ, jẹ n mọ
Astala, astala
Outro
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Timijay on the track
Stream and listen to Rara mp3 lyrics download
Zlatan – Rara mp3 lyrics download
Get more mp3 Lyrics download on famousjams